Boss Nana International Empire

[audio:http://tooxclusive.com/wp-content/uploads/2012/03/E-No-Easy-Full-Version-_-tooxclusi1.mp3|titles=E No Easy Intro Yay yay
Yay yay yay
Oh huu huu huu huu
E no easy yay (x3)
Oh huu huu huu huu
Chai Verse 1
If e too easy no forget sey na set up
If e easy footballer for bench go dey warm up If e easy super eagles dem no go mess up
Atleast for once dem go try collect world cup If e easy naija artist make u follow me stand up
Put aside party for some time make we brain up If e easy then baba God show me my enemies No be sey to beef buh tell them say make them free me If e easy I put my face on our currency
Place am on my album cover show my personality If e easy I give alaba my promo copy
By now I’ll be on every cd mix Chorus
Oh yay yay E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy
E no easy yay E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy I say E no easy yay E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy Huuu Lord eh E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy Verse 2
Where them dey where them dey where them dey dey Where the pay where the pay where the pay pay 9ja 9ja kinonso kinongbo If E too easy mehn na gun I for dey sell before 9ja police took over the business If E dey Easy I go enter aso rock kidnapp your president then demand for settlement If E dey Easy I go enter white house sit down with Barack Obama follow shack stout discuss world issues stop the terrorist attack atleast na we dey rule the world now me can’t shout If E easy carry your mama go do ritual sey because your mate dey ride inside cardilac If E easy I resurrect 2pac and Biggie settle dem score then put them on my track peacefully If E Easy I go light up many kpoli may be the odour go bring back baba 70 Sey E Easy I go bring back the old remedies and crown eddie montana the R&B king Easy to blow I go swallow bomb and explode on your TV your radio your mobile phone Chorus
Oh yay yaay yayy E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy Huu Lord eh Huu Lord eh E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy I say E no easy yay E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy Oh oh oh oh oh E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy Huu huu huuu Outro Where them dey where them dey where them dey dey Where the pay where the pay where the pay pay 9ja 9ja kinonso kinongbo I sayyy Where them dey where them dey where them dey dey Where the pay where the Dee-R-S Tunes Boooom Shakalaaaaaaka As E Easy mehn take coffee drink garri nau Add some blood add some blood add some blood add am add am laughs The post Lyrics: Jarmeu – E No Easy appeared first on tooXclusive.


DISCLAIMER:

The opinions presented in this post are those of the mentioned author from TooXclusive. The content has been sourced from TooXclusive, and due attribution is provided to the company.

If you wish for us to take down the content, kindly get in touch as soon as possible. This content is for promo purposes only.