![[Lyric] Adekunle Gold – “Mercy LYRICS”](https://bossnanaintl.com/wp-content/uploads/2022/01/Adekunle-Gold-Mercy-mp3-image.png?resize=924%2C924&quality=60&ssl=1)
[Lyric] Adekunle Gold – “Mercy LYRICS”

MERCY Lyrics – Song Written by Adekunle Kosoko Gold.
Adekunle Gold after the success of his 2021 mega hit song, HIGH returns with this infectious record titled “Mercy“, Listen and check out the lyrics below; STREAM/DOWNLOAD MP3 LYRICS AG Baby carry body bodyBad Boy Deks no dey worry worry Verse1:
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can
t kill my light I
m sorry sorry
Chorus:When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere Verse 2:
As you can see I
m just beginning

And I trouble nobody

So make nobody bother mi

As you see me na God dey fight for me

Nobody touching me

Can
t stop my destinyWetin I do do do
Shey I be your telly your daily news
Been a long time man I paid my dues
I
m premium now so I pick and choose

Ni ita faaji won mo bi mo se je

Bad boy deks I no apologize

Bet on myself and I
m rolling the diceKilamity Kilamity o
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can
t kill my light I
m sorry sorry
Chorus:When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere The post [Lyric] Adekunle Gold – “Mercy LYRICS” appeared first on tooXclusive. DISCLAIMER: The opinions presented in this post are those of the mentioned author from TooXclusive. The content has been sourced from TooXclusive, and due attribution is provided to the company.
If you wish for us to take down the content, kindly get in touch as soon as possible. This content is for promo purposes only.
Copyright © 2025 | Designed & Built By DJ KIGOGO.